Akon - Sorry, Blame It On Me Lyrics
9 views/hour
P-square - Oga Police Lyrics
Oga Police Lyrics by P-square from Get Squared Album has 32 views.
Below you can play Oga Police video, browse another P-square lyrics.
P-square Oga Police Lyrics
Send “Oga Police” Ringtone to your Cell
Send “Oga Police” Ringtone to your Cell
Na which kind yawa bi dis yi e (2x)
Ooh (2x)
VERSE 1
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
CHORUS
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh no (2x)
Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh no (2x)
VERSE 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise [Hey! ]
Enough chickitos just dey make their choice [One more plate]
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
P-square Oga Police found on http://batlyrics.com/oga_police-lyrics-p-square.html
REPEAT CHORUS
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
REPEAT CHORUS (till fade)
For my woman, to my friends
P-square Top 10 Lyrics
-
PopularityLyrics:
-
622
-
583
-
419
-
277
-
264
-
200
-
176
-
147
-
133
-
87
Top Songs
based on popularity!
Get another 5 popular lyrics
based on popularity!
|
|
Breakeven
The Script |
|
Rolling In The Deep
Adele |
|
Baby
Justin Bieber |
|
Teenage Dream
Katy Perry |
|
No Love
Eminem |
Get another 5 popular lyrics

YouTube
DailyMotion

