Carlos Varela - Una Palabra Lyrics
18 views/hour
Bracket - Yoro Yori Lyrics
Yoro Yori Lyrics by Bracket has 101 views.
Below you can play Yoro Yori video, browse another Bracket lyrics.
Bracket Yoro Yori Lyrics
Send “Yoro Yori” Ringtone to your Cell
See theese lyrics in:
English
Send “Yoro Yori” Ringtone to your Cell
Verse 1:
samething samething wey dey make me feel lyk say she go be my wife na the samething wey dey make my friend dey say i dey waste my time. na bcos i dey respect you girl spending for you everynight and day i dey feel for you na bcos of you i dey fly lyk butterfly my love. na all this make people they say i don loose my sense my brain but they can't stop me from loving you am with you my love
chorus: with you everything is wellwell your love dey make my heart to do yoriyori nobody can love you the way i do i'm with you my love{2ce}
Verse 2:
You see the way all the things they flow girl it's just to see how i dey love you so, girl i dey suspect say them no know say na you be the person wey they make me flow uhuhuh tell them say u're a blessing and that's why u're so interesting nobody is understaning my beautiful girl. na all this make people they say i don loose my sense my brain but they can't stop me from loving you am with you my love
repeat chorus
Bracket Yoro Yori found on http://batlyrics.com/yoro_yori-lyrics-bracket.html
See theese lyrics in:
English
Bracket Top 10 Lyrics
-
PopularityLyrics:
-
1421
-
100Yoro Yori Lyrics
-
69
-
67
-
52
-
51
-
49
-
30
-
30
-
23
Top Songs
based on popularity!
Get another 5 popular lyrics
based on popularity!
|
|
Ready To Start
Arcade Fire |
|
Suspicious Minds
Elvis Presley |
|
Make You Feel My Love
Adele |
|
Waka Waka (This Time For Africa)
Shakira |
|
Fuckin' Perfect
Pink |
Get another 5 popular lyrics


